Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba O'feshe-Woh AIYA-KATA *(after each line) O'feshe-Weng Aiya kata Aiya Koto Aiya Kiti Aiya Kutu O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not) BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re (2x) Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Fela, wetin you go sing about DEM GO WORRY ME... *(after each line) (3x) Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry DEM GO WORRY ME *(After each line) Dey wan to make us sing about prison Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town Dey wan to know about prison life Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town *(repeat stanza) Fela, wetin you go sing about DEM GO WORRY ME Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry The time weh I dey, for prison, I call am "inside world" The time weh I dey outside prison, I call am "outside world" Na craze world, na be outside world CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy) Na be outside- da police-i dey Na be outside- da soldier dey Na be outside- da court dem dey Na be outside- da magistrate dey Na be outside- da judge dem dey Na craze world be dat Na be outside- Buhari dey Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- Idia-gbon dey Na craze man be dat- oh Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- dem find me guilty Na be outside- dem jail me five years Na be outside-dem judge dey beg ee-o Na craze world be dat, Na craze world be dat Na be outside- dem kill dem students Soweto, Zaria, and Ife Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat Na be outside- all dis dey happen Na craze world be dat, ee-oh Na craze world b
کاسٹ
Fela Kuti
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Fireboy DML - Tattoo (Official Video)
Obongjayar X Sarz - Gone Girl (Official Visualiser)
Tested, Approved & Trusted
Tekno - Rara (Official Video)
DJ Spinall ft WizKid - Nawo (Twerk Dance Class) | Unique Hope Choreography | Chop Daily
Tekno - Puttin (Official Music Video)
Fire boy DML| Fire boy playlist | Chill Afrobeat Mix 2024 | 1hr | 420 playlist | Afrobeat Playlist.
Yemi Alade - Johnny (Official Music Video)
Davido - Ogechi Remix ft. Ayra Starr, Boypee, Hyce & Brown Joel (Official Video)
Dj Pasamiz Elevation Vybes 13 #tiktoker - Bedroom Riddim, Kenyan, Afrobeats, Gengetone, Amapiano
Baby Calm Down FULL HD | Selena Gomez & Rema Official Music Video 2024
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Hip Hop 2025 Video Mix(DIRTY) R&B | Dancehall | AFROBEAT 2025 (RAP | TRAP| HIPHOP| KENDRICK | DRAKE)
AFROBEATS SUMMER MIX 2025 💥 AMAPIANO MIX 2025 | BURNA BOY, DAVIDO, REMA, ASAKE, AYRA STARR, CKAY
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
Best of Davido mixtape #afrobeat #mixtape #songs #nigeriaentertainment #nigeriamusic
Old School Hip Hop Mix - 50 Cent, Snoop Dogg, Notorious B.I.G. Dr Dre, 2Pac, DMX, Eminem
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
تبصرے
1 تبصرے
