Burna Boy, Don Jazzy - Question (LYRICS)
2021 · أفروبيتس · أفروبيتس
Burna Boy, Don Jazzy - Question (LYRICS)
Burna Boy, Don Jazzy - Question (LYRICS)
2021
2m
أفروبيتس
@BurnaBoy - "Question" ft. Don Jazzy Burna Boy - "Question" ft. Don Jazzy Official Music Video: https://youtu.be/0rOer3k2DWg Stream/Download "Question" ft. Don Jazzy by Burna Boy: https://burna.lnk.to/Question Burna Boy - "Question" ft. Don Jazzy Lyrics: Don Jazzy again Its Don Jazzy again Its Don Jazzy O Don Jazzy Just for the record, Just for the record. If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup Oya kuro n be yen na Paso o play n’be yen mo o E go do you one kind Ma gbe fun e one time Omo to ba mess up Anything you wish me That be your portion Bad mind no dey work oh Man no be God o Make them dey talk am As we dey fly like helicopter Na by the Grace of God Insha Allah we dey move am Question but they no geti answer (x5) Bassa bassa Lugbedum You dey cause kasala when you dey move See green light when i look at you Last time i take picture with you That my cassava wey you dey look Be like say i no see wetin you do When we go kerewa like Zule zoo Nkan to wun won ni ki won san o Anything you wish me That be your portion Bad mind no dey work oh Man no be God o Make them dey talk am As we dey fly like helicopter Na by the Grace of God Insha Allah we dey move am Question but they no geti answer (x5) Don jazzy I hear say you rugged Question but they no geti answer Wey your baby ooh Question but they no geti answer When you go win grammy Question but they no geti answer Just for the record, Just for the record. If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup Follow Burna Boy Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok Subscribe for the best lyrics videos and best music from your favorite artists. Lyrics On Lock brings you the hottest songs in R&B and Hip-Hop. Sing along with your favorite tracks from Gucci Mane, Kodak Black, Meek Mill, A Boogie WIth Da Hoodie, Trey Songz and More! #burnaboy #donjazzy #question #lyrics