Listen to Borrow Me Your Baby here: https://simi-us.ffm.to/borrowmeyourbaby Pre-save album here: https://simi-us.ffm.to/lostandfound Follow Simi: Instagram: https://www.instagram.com/symplysimi Twitter (X): https://twitter.com/symplysimi TikTok: https://www.tiktok.com/@symplysimi Facebook: https://www.facebook.com/symplysimi Lyrics: Ki lo fa nonsense You say you like me Shey you dey whine me ni See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing No no no no no Sanda Lilly Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking lover Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Killi me killi me softly I give you warning why you too dey call me You say you want me but ko really funny You get money and my baby sef get money o No no no no no Sanda Lilly Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking lover Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o FALZ Hello, ko gbe now He’s not picking the line Why is he not picking the line Hello, hello brother Ade E jor e mabinu na mo le salaye O wa improper, pls brother no talk am Don’t bother, no it’s not that I wan chop I’m just feeling peckish, just a lil fetish I no disrespect pls, I go use my senses We go run am well on the low me sef I know No be wetin person dey talk for mega phone No be fight, I just wan borrow your partner Just a night, if we can reopen that chapter I no come be capper, I no add ajasa I don’t like to tamper, I no need to.. Wo leave talk, you no see the chemistry She’s my first love, mo de miss e terribly Borrow borrow borrow borrow Borr
Pemeran
Simi
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Rema - Bounce (Official Music Video)
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Nathaniel Bassey Best African Gospel Songs Mix 2023 - Powerful Gospel Worship Songs 2023
Best Chill Acoustic Love Songs Playlist 2023 ❤️ Soft Acoustic Cover Popular Love Songs Of All Time
BONGO MIX 2023 - FT JAY MELODY, ALI KIBA, HARMONIZE, ZUCHU, DARASSA, KUSAH BY DJ MULLAZ
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX
Omah Lay - Moving [Official Music Video]
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
BEST THROWBACK RnB Video Mix 2024 & POP HITS,[RIHANNA,NE ,KERI BRUNO MARS,NELLY, DJ SCRATCHER
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA
2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY
Komentar
1 Komentar
