“MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries. This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to a beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her. Download & Stream Mumu: https://empawaafrica.lnk.to/DJNeptuneMumu MuMu Viral Video Directed by - Director Peacock Lyrics Greatness!!! Sig Signal Pon deck DJ Neptune, Hit me Oya romance me Feed me till I belle full Mo ni ko fa mo mi I’m your man and I’m your boo Order bills on me Because the pocket heavy too And I must shine my thirty-two when I see you Making me fall again, again Me I go come again, again Anytime you call my name, my name I go answer eh Body wey get power, ah eh Na water bam bam eh Go call your father eh and call your mother eh You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka You self know say you bad You dey overtake I get sugar to give o Come and chop my cake oo Odo nothing to you Nobody do reach you Oya give me small No dey denge pose ahh eh Critically, nobody fit do you like me Babe oya sit down pon it pon it Whine to the bass make you injure me Go in go in go in Na pop we dey pop we go get limit Babe you can sit down on my face I go give you time that you gave me Making me fall again, again Me I go come again, again Anytime you call my name, my name I go answer eh Body wey get power, ah eh Na water bam bam eh Go call your father eh and call your mother eh You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter for head Omoge you scatter my brain Na love I dey love I no be mumu waka You, fine from your head to your shoe Wetin you want I go do Na love I dey love I no be mumu waka Yeeh, carry your matter fo
Pemeran
DJ Neptune
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Yemi Alade - Go Down (Official Video)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
Flavour - Ikwokrikwo (Official Video)
Peruzzi - Mata (Official Video)
Iyanya - Head Swell [Viral Video]
FINE BOYS NEEDED | Brodashaggi | Niniola | Nnadozie Amarachi
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
BEST THROWBACK RnB Video Mix 2024 & POP HITS,[RIHANNA,NE ,KERI BRUNO MARS,NELLY, DJ SCRATCHER
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Chris Brown - Residuals (Official Video)
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU
Wizkid - Kese (Dance) (Audio)
Rema - AZAMAN
Komentar
2 Komentar
love
