Follow Us On; 🎶Spotify: http://bit.ly/3ZZ0bP2 🎧 Facebook: http://bit.ly/3n9uOT5 ❤Instagram: http://bit.ly/3n9mymo 🎼Our Spotify Playlist: https://bit.ly/3yPipq3 🎁📣Get your music fix with our awesome embroidery hoodie -https://bit.ly/3oefy8J ……………………………………………………………………………………………………………………………………… 🎼AV - Confession ( official lyrics video) 🎶Confession lyrics Intro Madd..mad Hmmm hmm A.V Verse 1 Oh my baby your love is foreign Give me loving, no go dull me o This your body carry something I never understand Chorus I must confess, your body very offensive E dey scatter my defense, defense oh, defense ohh I must confess, your ibadi na my objective E dey give me problems, problems oh Problems eh My darling, would you fly with me, international You go dey with me for flight Honey, would you stay with me, as I no normal You go Dey with me for life Post-Chorus We go kpakaraka nwa, we go chakaraka nwa Honey, Kpakaraka nwa but I no fit to lick your nwa We go chakaraka nwa, we go kpakaraka nwa Honey, Kpakaraka nwa but I no fit to lick your nwa Verse 2 Ikebe cause ebelebe your yansh e dey do me magic Girly your body na ekelebe my head dey slow like traffic This your body ooh, e dey high like pami ooh Oh my lady ooh, no go do me corny ooh If na face you be Rihanna and your body na palaver Wahala I wan dey with you ASAP Chorus I must confess, your body very offensive E dey scatter my defense, defense oh, defense ohh I must confess, your ibadi na my objective E dey give me problems, problems oh Problems eh My darling, would you fly with me, international You go dey with me for flight Honey, would you stay with me, as I no normal You go Dey with me for life Post-Chorus We go kpakaraka nwa , we go chakaraka nwa Honey, Kpakaraka nwa but I no fit to lick your nwa We go chakaraka nwa, we go kpakaraka nwa Honey, Kpakaraka nwa but I no fit to lick your nwa Outro We go chakaraka nwa, we go kpakaraka nwa
Pemeran
Babyboy Av
Singer
Mungkin Anda Juga Suka
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
2000s 2023 R&B MIX ~ Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys, Usher and more
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Dj Pasamiz Elevation Vybes 13 #tiktoker - Bedroom Riddim, Kenyan, Afrobeats, Gengetone, Amapiano
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
Komentar
1 Komentar
