Moses Bliss - E Dey Flow [Official Video] x Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie & Son Music
Watch the Official Video for E Dey Flow performed by Moses Bliss, Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie, S.O.N Music and Chizie. Available on all Digital platforms: https://mosesbliss.ffm.to/neeja_ajayasika-edeyflow Connect With Moses Bliss https://x.com/mosesblisslive https://www.instagram.com/mosesbliss/ https://www.facebook.com/MosesBlissOfficial Lyrics: Chorus E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know.!!! Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e Dey show Verse(Neeja) I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon me life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the lord Taking me high (Oh oh oh) Verse(S.O.N) No be fantasy Ur love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem Dey believe Say my God no Dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This ur love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e Dey show Verse(Ajay Asikaa) The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I Dey on God So I’m never stressing “No ooh” Verse (Festizie) Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head Verse (Chizie) When I look around oh oh Everything I Dey see Just Dey make me believe say Oil Dey my head oh As u see me Dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before jehova help me oh Verse (Moses Bliss) Now I don Dey select Odogwu na my connect All of my songs Just Dey make sense Oil Dey my head oh Na the word I Dey confess Wey come Dey make e me the best Who God don bless no man contest Oil Dey my head oh Chorus E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be jok
कलाकार
Moses Bliss
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
Dj Joe Mfalme Mix 17 - Mercy Masika, Gloria Muliro, Moji Shortbaba, Daddy Owen, Pitson, Jimmy Gait.
Hillsong Worship Best Praise Songs Collection 2023 🙏 Gospel Christian Songs Of Hillsong Worship
SWAHILI URBAN GOSPEL VIDEO MIXTAPE - DJREXEN 2022 FT MERCY MASIKA ,CHRISTINA SHUSHO ,ZABRON SINGERS
THE BEST PLAYLIST SONGS- BAHATI BUKUKU -GOSPEL MUSIC
AFROBEAT BEST VIDEO MIX (24, 23, 22, 21) - NAIJA AFROBEAT | AFROBEATS | AMAPIANO | BNXN RUGER | TYLA
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BURNA BOY SONGS/MIX/PLAYLIST 2023
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
100 Gospel Songs BlackTop Praise and Worship SongsGospel Singers: Tasha Cobbs, Cece Winans, Sinach
FAVOUR - Lawrence Oyor #praise #love #prayer #gospelmusic #itsurroundsmelikeashield #affirmations
BEST SWAHILI WORSHIP MIX OF ALL TIME | NONSTOP SWAHILI WORSHIP GOSPEL MIX | DJ KRINCH KING
LOVE OF GOSPEL MIXTAPE – ALABAREPORTS PROMOTION FT DJ MAX A.K.A KING OF DJS
MOSES BLISS || Best Playlist Of Moses Bliss Gospel Songs 2023 || Best Gospel African Songs 2023
Non Stop Midnight Worship Songs and Prayers Nathaniel Bassey, Dunsin Oyekan, Victoria Orenze
Best Gospel Mix 2023 Top Praise and Worship Songs Cece Winans - Tasha Cobbs - Marvin Sapp
Worship Songs Filled With Anointing | African Mega Worship Songs | Mercy Chinwo | Ebukasongs | VOL 2
DEEP ATMOSPHERE OF WORSHIP || MINISTER GUC || DUNAMIS INTERNATIONAL CHURCH #ministerguc #worship
Best Of Tope Alabi Mp3 Mix
Mercy Chinwo - Hollow (Official Video)
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY
टिप्पणियाँ
2 टिप्पणियाँ
Good day! 📲 Earn daily income using just your smartphone & Whats App no pay ments, no hidden charges. 👉 Join @dominusupdates on Tele gram for the link, guide & more free updates!
![Moses Bliss - E Dey Flow [Official Video] x Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie & Son Music](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/22/218a8015d6a369e40140e173bcbcc590.jpg)