M2Box Logo

Fela Kuti - Opposite People

एफ्रोबीट्स
वर्ष2011
अवधि16m

Fela at his best! LYRICS: Them go show o, them go show Them go show themselves clear clear Them go show o Them go show o, them go show Opposite people Them go show themselves clear clear Them go show [Chorus] Them go show! Anywhere them dey Anywhere them dey Them go show themselves Opposite people Everyone dey dance Dey dance for enjoyment (Dey dance!) Everyone dey talk Dey talk for communication (Dey talk!) Everyone dey hear Dey hear for ideology (Dey hear!) Everyone dey think Dey think for him progress (Dey think!) Now now but look am, him don show himself Opposite people I say look am, him don show himself Opposite people I say look am, him don show himself Opposite people I say look the thing him don show himself image: http://static.urx.io/units/web/urx-unit-loader.gif Everyone dey dance, him go push Everyone dey talk, him go shout Everyone dey hear, him go sleep Everyone dey think, him go drink Everyone dey dance (Him go push!) Everyone dey talk (Him go shout!) Everyone dey hear (Him go sleep!) Everyone dey think (Him go drink!) See, him don show himself Him go dey shakara Him go dey katakata Him go dey shakara [Chorus] Him go dey shakara! Him go dey katakata! Him go dey shakara! Them don show themselves Opposite people Them don show themselves Him go dey shakara Him go dey katakata Him go dey shakara Katakata put am together

कलाकार

Fela Kuti

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

अमापियानो7.2

AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist

अमापियानो7.4

AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVIN l WHY LOVE,FOUNDS,WOLOLO,BIRI MARUNG,JOY IS COMING,PITY THIS BOY

गॉस्पेल7.7

See how Tegwolo takes revenge on Anty Chidinma for punishing him

रेगे7.9

BEST OF REGGAE ONEDROP SONGS MIX REGGAE ONEDROP RIDDIM VIDEO LIVE MIX 2024 DJ GUSFRING /RH EXCLUSI

एफ्रोबीट्स7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

एफ्रोबीट्स7.0

LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU

एफ्रोबीट्स7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

एफ्रोबीट्स7.9

Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA

एफ्रोबीट्स7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

एफ्रोबीट्स7.1

Chris Brown - Residuals (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.8

Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave

एफ्रोबीट्स7.4

AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido

एफ्रोबीट्स7.0

🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU

एफ्रोबीट्स7.8

Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy

एफ्रोबीट्स6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.9

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

एफ्रोबीट्स7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.8

Best Of Fireboy & Omah Lay Mp3 Mix (2020)

एफ्रोबीट्स7.6

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4

एफ्रोबीट्स6.3

Wizkid - Kese (Dance) (Audio)

एफ्रोबीट्स7.8

Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.9

Ruger - Asiwaju (Official Video)

टिप्पणियाँ

1 टिप्पणियाँ

Jay ArghhOct 23, 2024