Falz releases the 2nd official music video from his just released Before The Feast Ep featuring Crayon. Listen to Before The Feast EP - https://lnk.to/BeforeTheFeast ►Subscribe to the channel: @falz.thebahdguy ►Instagram - @falzthebahdguy ►Twitter - @falzthebahdguy ►Facebook: falzthebahdguy1 ►SnapChat: @falzthebahdguy ►Video Director: Jyde Ajala ►Music Producer: Aykbeats ►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule ►Bookings: bahdguys@gmail.com Lyrics: Cray way Bahd guys in the building tonight Ayk Oya na Yea Send me the list now Where your hometown Tell me the distance I dey travel the whole 7 seas, I Go like know if you need anything na Cynthia How many, how many, how many (ah) How many account number (ah) How many how many how many (ah) How many transfers I go do To show you that I love you How many things I go do To show you that I love you Ah (Come on) Why you come dey form like say you no know say Me I get plans for you (Why na) Why you come dey do like say you no know say My money long cover for you (O long o ) Iwo ni mo fe na Sikira sho ma gbe wa o Shey make I pray to God of Elijah Make he deliver me from this kind gobe How many, how many, how many (How many) How many account number (Tell me na) How many how many how many (How many) How many transfers I go do To show you that I love you How many things I do To show you that I love you How many kola nut, how many yam How many goat Palm wine, bag of rice, I carry load Diamond full my hand, I carry gold Boys ton le e tele kon sare fold Me na real doings guy I no dey talk much I no fit jam your type make I no come clutch Tell me now This one wey put on ko wa trendy now Mo le ra FENDI now, how much is it Thats just chicken change Serious talk no be pikin play Boys wey dey cap No be for this place Na we dey show dem balling Dem dey commentate Oya Thats just chicken change Serious talk no be pikin play Boys wey dey cap No be for this place Na we dey show dem balling Dem dey com
कलाकार
Falz
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
SEED OF LOVE SEASON 1 {NEW MOVIE} - Ken Erics|Chineye Ubah|2020 Latest Nigerian Nollywood Movie
BEST OF AFROBEATS VIDEO MIX 2025 | Davido,Burna Boy,Rema,Asake,Shallipopi,Tekno,Patoranking,Omah Lay
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
NAIJA AFROBEAT MIX 2022 VOL. 4 - ASAKE, RUGER, REMA, TAIYEL, OMAH LAY, BURNA BOY BY DJ KELDEN
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
