Magixx - All Over (Lyrics)(chop banana like monkey, body sweeter than turkey)
♫ Magixx - All Over ....... i go wait if na ten years e go take........ For music submission. Email: justifiedmelody1@gmail.com Stream/Download: https://sptfy.com/Thegoodtimemelodies Subscribe: https://www.youtube.com/c/JustifiedMelody Follow JM on: Instagram: https://www.instagram.com/justifiedmelodie/ Twitter: https://twitter.com/JMofficia/ ⏯ Lyrics Oh-no, no-no No-no, no, yeah (Bang') Magixx, ayy (Banga) I go wait if na ten years e go take And only you fit light my fire Kele, won't you be mine Where you dey, ayy Shey I fit see you today (today) Your body fit cut my wire (wire) Oroma, you too fine, ah You chop banana like monkey Body sweeter than turkey Slowly roll it down, like your speed No dey take am far from me Shawty go under, down for me Wetin go suffer na money Girl, no bother, it's all on me Your two sure enter for me (Oh-oh, oh, oh-oh, oh-oh-oh) All over, all over, all over, all over All over again, yeah (ayy-ayy, ayy, ayy-ayy, ayy-ayy-ayy) When you whine, no be lie, shawty fine Say, you fit take all of my pain, yeah (oh-oh, oh, oh-oh, oh-oh-oh) All over, all over, all over, all over All over again, yeah (ayy-ayy, ayy, ayy-ayy, ayy-ayy-ayy) Shey you go dey beside me, yeah-eh Me, never see this kind of lovin', yah-yah, yah You make me wan dey f'araya Say, you go cause kasala, ah (kasala) My girl no be ashana, ah Me, I be the one for you, see I give you Louis bag and Gucci The way you boogie down is stupid Omo, e stupid, yeah You chop banana like monkey Body sweeter than turkey Slowly roll it down, like your speed No dey take am far from me (yeah-yeah, eh) Shawty go under, down for me Wetin go suffer na money (na money) Girl, no bother, it's all on me (oh na-na, na) Your two sure enter for me (Oh-oh, oh, oh-oh, oh-oh-oh) All over, all over, all over, all over All over again, yeah (ayy-ayy, ayy, ayy-ayy, ayy-ayy-ayy) When you whine, no be lie, shawty fine Say, you fit take all of my pain, yeah (oh-oh, oh, oh-oh, oh-oh-oh) All over, all over, all over, all over All over again, yeah (ayy-ayy, ayy,
Casting
Magixx
Singer
Vous aimerez aussi
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
SEED OF LOVE SEASON 1 {NEW MOVIE} - Ken Erics|Chineye Ubah|2020 Latest Nigerian Nollywood Movie
P-Square - Alingo (Official Video)
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
BURNA BOY SONGS/MIX/PLAYLIST 2023
Best Sex
Rich Sex
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Kizz Daniel |kcee |shallipopi | The Best of Afrobeat Mix 2023 #djstarcool
SPINALL, Omah Lay, Tyla - One Call (Official Music Video)
Wizkid - Kese (Dance) (Audio)
Commentaires
1 commentaires
