Joeboy - Don't Call Me Back (feat. Mayorkun) [Visualizer]
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyLoveAndLightEP Lyrics If I give you love my head no correct Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck You say you get another man Say you no need me again The kind pain wey I feel that day me I no go fit talk again Omoge no go do like this o I no friends no like my p But you for know say this kyn tin be real Just let me know if You no wan do again I no go disturb you I no go stress you Just let me know If you no wan do again I no go disturb you I no go stress you But don’t call me back o Don’t call me back When you see say I don Dey with another person baby Don’t call me back o I’m not coming back When you see say I dey with another kele Baby don’t call me back Even if you call e no go connect Cause I no go dey I no do again make you forget Come another day Even if you call e no go connect Cos I no go dey I no do again make you forget Come another day Shebi you say you need some space I give you six months of grace That girl wey you see last night no go mind to take your place I even let you know who be who Bo n se redi mo rimi wu But if na game which kind level be this yo So let me know if You no wan do again I no go disturb you I no go stress you Let me know If you no wan do again I no go disturb you I no go stress But don’t call me back o Don’t call me back When you see say I don Dey with another kele baby Don’t call me back o Don’t call me back When you see sey I don Dey with another kele Baby don’t call me back (If I give you love my head no correct) Writers: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Adewale Mayowa Emmanuel & Kevin Chukwuneye Akpewe More from Joeboy BABY (Official Video): https://youtu.be/pp6xej5xWfs BABY (Visualizer): https://youtu.be/I6wzhp4g2Cw FAAJI ft. Mr Eazi: https://youtu.be/0CM9qusGP6g FIRE with GuiltyBeatz & King Promise: https://youtu.be/oze_ljK1MVI FAKOSI: https://youtu.be/fiaGYYeDkT0 Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic... Twitter
Casting
Joeboy
Singer
Vous aimerez aussi
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
DJ Spinall ft WizKid - Nawo (Twerk Dance Class) | Unique Hope Choreography | Chop Daily
P-Square - Nobody Ugly [Official Video]
Fela Kuti - Yellow Fever
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Jó Riddim
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Afrobeat Big Mood Mix - Fireboy DML, Burna Boy, Wizkid, Rema, Davido, Omah Lay, Ruger, Sarkodie
Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256
JUDAH - Dunsin Oyekan #dunsinoyekan #praise
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
🔥 BEST OF DIAMOND PLATINUMZ OLDSCHOOL BONGO MIX 2024 | VDJ SARJENT | NITAREJEA MBAGALA MOYO WANGU
DJ B2KID 9JA-AFROBEAT PARTY MIX ft Tekno| Oxlade| Davido| KizzDaniel |Odumodublvck|Fireboy|Omah lay
Davido - If
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Commentaires
1 commentaires
![Joeboy - Don't Call Me Back (feat. Mayorkun) [Visualizer]](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/21/3fe822b22110337c25db7bf56fcc8c3e.jpg)