Joeboy releases "Call" the lead single from his upcoming debut album. The song introduces a darker, more urgent edge to JOEBOY’s sound. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyCall Watch Call Official Video: https://youtu.be/cS61vkU6qLk Lyrics Joeboy ‘pon deck Yeah yeah Confuse me Tell me why you dey confuse me (oh baby) Your body too attractive And the way I fall for you E Dey be like magic (oh no) Na where you dey me I go dey And I no go fit to come another day (odo) I go dey call you ma bebe Na together we go dey we no go fade away Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we run away make we fly away (oh no no no) Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we fly away make we run away So make you call on me Call on me Know sey I go pull up for you Know sey I go what Call on me Call on me You know sey I go pull up for you (ye ye) You know sey I go pull up for you Na so we enter part two Step inna the place everybody confuse Everything good Highlife cruise Smoke and booze oya make you feel good Oh nono Na where you dey me I go dey And I no go fit to come another day (odo) I go Dey call you ma bebe Na together we go dey we no go fade away Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we run away make we fly away (oh no no no) Why be sey na you dey ma mind Sey you no be option no be lie Oya make we fly away make we run away So make you call on me Call on me Know sey I go pull up for you Know sey I go what Call on me Call on me You know sey I go pull of for you (yeye) You know sey I go pull up for you O li do da lo O li do da lo O li do da lo lo O li do da lo lo O li do da lo O li do da lo O li do da lo lo O li do da lo lo Joe Joe, Joeboy ‘pon deck!! Credits: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, & Ezeani Chidera Godfrey Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic... Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial Facebook: https://web.faceboo
Casting
Joeboy
Singer
Vous aimerez aussi
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Asake - WHY LOVE (Official Video)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
Afrobeat Mix 2023 | Best of Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF AFROBEATS VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 | AMAPIANO 2025 | DJ CALVIN | OMAH LAY | DAVIDO
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
DJ Spinall ft WizKid - Nawo (Twerk Dance Class) | Unique Hope Choreography | Chop Daily
P-Square - Nobody Ugly [Official Video]
Fela Kuti - Yellow Fever
SHIRAZEE - AFRICAN IN NEW YORK Feat Sarz
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Buyela koNyoko (feat. Saliwa)
Best Sex
Commentaires
1 commentaires
