Fireboy DML - YAWA (Lyrics) ------------★★ ★★------------- [Verse 1] Oh girl I want to tell you something This one na spiritual something Cause I dey feel am for my body I dey feel am for my body ghan Shey we go dey till the morning No need to tell me that you love me I just wanna feel your body on me [Pre-Chorus] Cause I don’t wanna waste your time But e dey do me one kind Oh mami gimme one time Just one night I don’t wanna waste your time But e dey do me one kind Shey you gimme one time Just one night [Chorus] Oh oh Sofri Sofri shake your body Sofri put it on me Sofri take my money Oh oh Sofri Sofri shake your body Sofri put it on me Sofri take my money [Verse 2] Girl I wanna take you personal Take you shopping Bring you down to Zanzibar Show you loving Wey go make you mental now International Ife wa n gbona Shey you know Whine and chilling Fine fine women I’m just chilling Girl come meet me for the pool side I’m waiting by the pool side [Pre-Chorus] Cause I don’t wanna waste your time But e dey do me one kind Oh mami gimme one time Just one night I don’t wanna waste your time But e dey do me one kind Shey you gimme one time Just one night [Chorus] Oh oh Sofri Sofri shake your body Sofri put it on me Sofri take my money Oh oh Sofri Sofri shake your body Sofri put it on me Sofri take my money
Vous aimerez aussi
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Hip Hop 2025 Video Mix(DIRTY) R&B | Dancehall | AFROBEAT 2025 (RAP | TRAP| HIPHOP| KENDRICK | DRAKE)
2025 Afrobeats, Amapiano Overdose Live Mix (04-05-2025) [Laho, Biri Marung, Burna Boy, Rema, Davido]
AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
2000s 2023 R&B MIX ~ Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys, Usher and more
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Magneto vs. Wolverine" (2014) Sci-Fi
SEED OF LOVE SEASON 1 {NEW MOVIE} - Ken Erics|Chineye Ubah|2020 Latest Nigerian Nollywood Movie
BEST OF AFROBEATS VIDEO MIX 2025 | Davido,Burna Boy,Rema,Asake,Shallipopi,Tekno,Patoranking,Omah Lay
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
NEW YEAR MIX LATEST NIGERIA AFROBEAT 2024 FT BURNA BOY REMA SALLIPOPI DJ CRUZ, DAVIDO , KIZZ DAN
Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX
My Darling
Commentaires
1 commentaires
