STREAM EVERYWHERE: https://lnkfi.re/falzonetrouser Directed by Dammy Twitch Starring: FalzTheBahdGuy DemolaLagos MC Lively Lateef Adedimeji ShodyTheTurnUpKing, Road rage is often a comical occurrence in Lagos - Africa's most populated city. In 'One Trouser', Jimi - a seemingly wealthy, but aggressive character, is involved in a traffic accident with an okada. The song details the hilarious situation, the conversations and thoughts of the parties involved, as well as observers at the fictional scene. LYRICS Jimi dey vex he come dey shout (O ti ya were) For Marwa roundabout (Kilo wi) Mr Jimi dey follow Okada shout (You dey mad oh) For Marwa roundabout hey! Jimi wa motor, biggy biggy motor Jimi olowo, he just win the lotto So, He put a brand new Range on the titi But on that same day Something happen for Lagos For Surulere Bode Thomas Biggi gbege e don burst Wey nobody go fit stop Something happen for Lagos For Surulere Bode Thomas Biggi gbege e don burst Wey nobody go fit stop One man reverse he commot him shirt The fit e tough who go come to settle Dem just dey para dem dey curse their self Your mouth dey smell and sense you no get Nobody near leave us to flex Shey you want to test you go learn your lesson Hold my shirt you want dey flex Who born you sef Tell me who is mad now Today today we go do the smackdown Shebi we go kuku enter one trouser Shey you say you no go stand down Omo you go tell me who dey mad now Today today we go do the smackdown Shebi we go kuku enter one trouser Shey you say you no go stand down Hold me oh hold me oh Hold me oh hold me oh I fit to Shey were gan for here (You never see anything) E for better make dem hold us oh E for better make dem hold us Somebody stop us maybe call police and try to report us Some people stop but dem just want focus I no know say person fit kolo like this oh (Baba yi ni were gan) Na this person wey drive this Jeep oh (Hey o ga o!) Na when this Danfo dey commot my street oh (Kurombe) Wey he just take speed ent
Casting
Falz
Singer
Vous aimerez aussi
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
BURNA BOY SONGS/MIX/PLAYLIST 2023
Lucky Dube Full Album Top 20 Best Reggae Songs Of Lucky Dube
Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
AFROBEAT VIDEO MIX 2024 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024!
Favé - FLASHBACK ft. Gazo (Clip Officiel)
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Commentaires
1 commentaires
