@Basketmouthcomedy @kwabenakwabenamusic @FalzVEVO GHANA JOLLOF (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
The Official Video for 'Ghana Jollof', lead single off the forthcoming album 'Border Patrol', official soundtrack album for 'Ghana Jollof' a Showmax Original created by Basketmouth Lyrics: Asiko oo Eh Eh Basket Ahnahn Ahnahn Eh Eh Ghana Jollof Eh Eh Eh Ghana Jollof Ghana Jollof Eh Eh Eh Duktor Mikorr beebi Yaanom minbo din Mishia obaa bi Mibisaa nidin Osi Ajubi. Osipi sita Neho ye akono paa. She be my Ghana jollof eh My Asiko darlin Asiko baby( asikoooo ) Minti ne ho gyae oo Akodaa kitiwaa bi. She tickle me fancy. She be Ghana jollof ehh Ghana Jollof Eh Eh Eh She be Ghana Jollof Eh My brother see the Ghana Jollof wey I chop fuck up my brain Wey she give me for that early momo quarter to eight I tell am I no really dey starve cover the plate Me wey never dey taste but I dey salivate The thing dey hot The thing dey jake No be say the pepper full am too much but e dey cake Abeg what be the kind spices What be the mix Na the thing wey dey my mind like dis Pour me the drink. She dey kill my focus The container bogus Customer Service mehn Dem for give am bonus The way she kon place am for table My coordination unstable Na combination of vex and some finesse And when I go put am for mouth The wey she scream wey e loud Then now she’s holding my chest Keep going yes! What you dey do today, it’s Friday I get another place if your man dey. Ghana Jollof Eh Eh Eh She be Ghana Jollof Ghana Jollof Eh Eh Eh Oh baby o! Ghana Jollof Eh Eh
Cast
Basketmouth
Singer
Maaari Mo Ring Magustuhan
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
Kizz Daniel, EMPIRE - Cough (Official Video)
Rema - Ginger Me (Official Music Video)
Mohbad - Peace (Official Video)
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
X-MEN: DAYS OF FUTURE PAST Clip - "Beast vs. Magneto" (2014)
DJ JAYCOZ AFROBEATS|NAIJA MIX 2025[ FT BURNABOY, REMA, OMAH LAY, JOSHUA BARAKA - WRONG PLACES ]
ANOINTED BRIDE SEASON 12(2022 NEW MOVIE) - Ken Erics| Ugezu J Ugezu 2022 Latest Nigerian Movie
BEST OF NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX | AFROBEAT MIX 2024 | DJ PEREZ | ALL TIME AFROBEAT HITS #9
BEST AMAPIANO MIX 2024
2000s 2023 R&B MIX ~ Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys, Usher and more
UB40 Greatest Hits - Best Songs of UB40 - HIT REGGAE
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Mga Komento
1 Mga Komento
