Listen to the single “Kolo” feat. Zinoleesky off the EP “Loverboy”. Out Now! Stream: https://fanlink.to/LoverboyEp #JohnDreyz #Zinoleesky #Kolo Lyrics: She dey give me special loving E don tey wey I dey find this kind person That girl wey go totori my body E don tey wey I don dey look for loving Hook: She make me kolo lololo Kolo lololo I dey see her face anywhere me I go go go go I make her go low lololo Go Low lololo I dey see her face anywhere me I go go go Verse1: This Omotena carry body I can’t tell nobody I have been looking for this shawty And I know know know For this side no dulling More vibe more money You can see my guys keep calling me Make we ball ball ball Emekpe mo ti crazy for love Want all my babies from you Fumi ni fe ma fo lo No kpe number kpo lo Chorus: She dey give me special loving E don tey wey I dey find this kind person That girl wey go totori my body E don tey wey I don dey look for loving Hook: She make me kolo lololo Kolo lololo I dey see her face anywhere me I go go go go I make her go low lololo Go Low lololo I dey see her face anywhere me I go go go She make me kolo lololo Kolo lololo I dey see her face anywhere me I go go go go I make her go low lololo Go Low lololo I dey see her face anywhere me I go go go Emekpe mo ti crazy for love Want all my babies from you Fumi ni fe ma fo lo No kpe number kpo lo Official Visualizer by John Dreyz - “Kolo” feat. Zinoleesky ©️2022 Dreyz RECORDS
کاسٹ
Zinoleesky
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
AFROBEAT 2025 MIX | BEST OF LATEST AFROBEAT MIX 2025 #davido
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy
Davido - If
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Summer Time 2023 Afrobeats Mix/Best Of The Best/Dj Cisco Mix
Tekno - Pana (Official Music Video)
Burna Boy - Common Person [Official Audio]
Feel Good Riddim.. (Instrumental)
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
omah lay songs - best
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
AFROBEAT 2024 | MOTIVATION MIX 2024| HUSTLE MIXTAPE (DJ WYTEE) PATORANKING| SPYKI| TENI| SYNO
تبصرے
1 تبصرے
