M2Box Logo

Joeboy - Focus (Visualizer)

एफ्रोबीट्स
वर्ष2021
अवधि2m

Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic. Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM​​ Lyrics Oo no no ye ye ye Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah To like person no be crime And if you like person show your sign I know sey I be player those times Oh no So you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti Moti moti moti moti moti Moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy ye To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Connect with Joeboy: Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic...​ Twitter: https://twitter.co

कलाकार

Joeboy

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.9

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5

एफ्रोबीट्स7.0

AFROBEATS MIX 2024, THE BEST OF AFROBEATS VIDEO 2024 - DJ SISSE , BURNABOY, AYRASTARR ,DAVIDO, REMA

एफ्रोबीट्स7.2

Magixx - Bad Decisions and Foreplay (Lyric Video)

एफ्रोबीट्स7.8

Mavo x Famous Pluto – Kilogram (Visualizer)

रेगे7.5

Best Reggae Mix 🎶 Bob Marley, Peter Tosh, Gregory Isaacs, Jimmy Cliff, Lucky Dube, Eric Donaldso...

हिप हॉप और रैप7.5

Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)

अमापियानो7.9

AMAPIANO BANGERS 2024 #amapiano #hitsongs #2024

रेगे7.5

BEST OF RIDDIMS VIDEO MIX 2023(REGGAE ONEDROP & LOVERS ROCK) BUSY SIGNAL,ROMAIN VIRGO,CHRIS MARTIN

अमापियानो7.4

AMAPIANO MIX 2025 03 APRIL | BEST AMAPIANO MIX 2025 | NEW AMAPIANO SONGS 2025 | DJ CLASSCOM

रेगे7.9

BEST REGGAE MIX BY DJ VALE237

पॉप7.0

“Golden” Official Lyric Video | KPop Demon Hunters | Sony Animation

गॉस्पेल7.4

Praise And Worship Songs 2024

गॉस्पेल7.9

Hillsong Worship Best Praise Songs Collection 2023 - Gospel Christian Songs Of Hillsong Worship

गॉस्पेल7.7

2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY

K-Pop7.6

ROSÉ & Bruno Mars - APT. (Official Music Video)

soundtrack6.3

Dwayne Johnson - You're Welcome (from Moana/Official Video)

पॉप7.9

Set It Off 2

पॉप7.0

The Twilight Saga: Breaking Dawn - Part 1 • A Thousand Years • Christina Perri

Soundtrack6.2

Vaiana, la légende du bout du monde - Le Bleu Lumière I Disney

Rock7.3

Kings Of Leon - Sex On Fire (Sub. Español)

हिप हॉप और रैप7.2

2Pac - Dear Mama

लैटिन7.4

Porno (Lyrics/Letra) - Rich Music LTD, Sech, Dalex ft. Justin Quiles, Lenny Tavárez, Feid

Punk7.8

MY OFFSPRINGS - DESTINY ETIKO, PRINCESS CANDICE, KAREN IGBINIGIEN 2024 FULL NIGERIAN MOVIE

टिप्पणियाँ

1 टिप्पणियाँ

@chaporichOct 21, 2024