M2Box Logo

Tiwa Savage - Pick Up (Lyrics)

أفروبيتس
السنة2023
المدة2m

Tiwa Savage - Pick Up (Lyrics) -----------★★ ★★------------- ● Thank you for watching my video ● Share this song with your friends: https://youtu.be/sEbVii4bwtQ ● Subscribe to the channel here: rg.link/CrnnF ------------ ★★ ★★ ------------- Intro No be mistake Take it by faith Ma kan, ma kan, lo ye n kan [Run No need shalaye oh, ye oh Obah Wha demma say Verse 1 Me I no dey understand anymore Everything no dey like e dey before And I know you’re working from 9 to 4 I go dey till 10 and you never call Could somebody be trying to take olomi from me Mehn I don’t know what to think Make I no go poco Pre-Chorus Ori mi ti fe blow But I no go let go I dey on my ten toes Quarrel we go settle No go let the devil Kolobi my happiness And that’s on G for me I still dey call you, honey But you pick my call no more You no dey pick my call no more Chorus Ah, no more Don’t you play games with my heart I’ve been calling you, calling you, calling you, calling you You no dey pick up (You no dey pick up oh) Ah, no more Don’t you play games with my heart I’ve been calling you, calling you, calling you, calling you You no dey pick up, ah, ah Verse 2 If I ever did you wrong, je kin mo ‘Cause I no fit take this pain anymore Gbogbo nkan to shey funmi, e dey get to me Need my mental health very strong What you want Tell me “What do you want” I’ve been trimming from two month But I still no hear no compliment Pre-Chorus Ori mi ti fe blow But I no go let go I dey on my ten toes Quarrel we go settle No go let the devil, Kolobi my happiness And that’s on G for me I still dey call you, honey But you pick my call no more You no dey pick my call no more Chorus Ah, no more Don’t you play games with my heart I’ve been calling you, calling you, calling you, calling you You no dey pick up (You no dey pick up oo) Ah, no more Don’t you play games with my heart I’ve been calling you, calling you, calling you, calling you You no dey pick up, ahn, ahn You no dey pick your call Outro Ah, no more Don’t you play games with my heart I’ve been calling you, calling you, calling you, calling you You no dey pick up (You no dey pick up ooo) Ah, no more Don’t you play games with my heart I’ve been calling you, calling you, calling you, calling you You no dey pick up You no dey pick up oh #tiwasavage #pickup #afrobeat All the new works shall be published and updated on the weekly basis. Pls.contact tranhoappppp@gmail.com on copyright matter. All copyright infringement is strictly prohibited. ✔tags: #afrobeat #afrobeats #afrobeatmix2023

قد يعجبك أيضًا

أفروبيتس★ 6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

أفروبيتس★ 7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

أفروبيتس★ 6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

أفروبيتس★ 7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

أفروبيتس★ 7.0

BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO

أفروبيتس★ 7.7

2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID

أفروبيتس★ 7.4

Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist

أفروبيتس★ 7.9

Ruger - Asiwaju (Official Video)

أفروبيتس★ 7.9

Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix

أفروبيتس★ 6.4

Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike

أفروبيتس★ 7.9

Big Thug Boys (feat. Jireel)

أفروبيتس★ 7.7

BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|

أفروبيتس★ 7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

أفروبيتس★ 7.9

SPINALL, Omah Lay, Tyla - One Call (Official Music Video)

أفروبيتس★ 7.8

My Darling

أفروبيتس★ 7.8

Ruger - Tour

البوب★ 7.9

Ayra Starr - Hot Body

الإنجيل★ 7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

أمابيانو★ 7.5

AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS

الإنجيل★ 7.9

Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection

البوب★ 7.7

Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist

آر أند بي★ 7.9

Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023

الإنجيل★ 7.9

GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs

الهيب هوب والراب★ 7.1

2000s 2023 R&B MIX ~ Ne Yo, Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys, Usher and more

التعليقات

2 تعليق

ITZ SMILEDec 3, 2023

this is one the best of tiwa Savage

Draco MalfoyJul 20, 2023