M2Box Logo

Ruger, Bnxn - POE (Official Video)

أفروبيتس
السنة2024
المدة3m

Listen to the single “POE". Out Now! Stream: https://music.empi.re/poe #Ruger #Bnxn #EMPIRE Intro Hmm hmm, Hm hm oh no oh no no no, oh no no no, Wole o, o no no no, ololo o lolo o lo lo lo Chorus Tunbo! Tunbo!! Baskelebe which one i go chose just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me make you no go de jonze I swear you de poe You no know as e de go Tunbo! Tunbo!! Baskelebe which one i go chose just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me make you no go de jonze I swear you de poe You no know as e de go RUGER Baddie With all due respect The brother wey Dey knack you no get sense Coz he never jam you to full extent See you never experience full wetness But, mind you I’m God sent Baby I go need your full consent Show your ID I de avoid government I’m a good citizen of this continent Arise o compa! Sunmo mi turn your back o! Back o! Na back to back o Back o!! E reach morning pack your bag o No take my polo mako If you Carry am return am back o Come take another round o Paco! Paco Tunbo! Tunbo!! Baskelebe which one i go chose just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me make you no go de jonze I swear you de poe You no know as e de go RUGER Tunbo! Tunbo!! Baskelebe I no fit see you spit kelebe Too soft like fresh agege Too hot you need abebe Yansh be like Sandra benede I no fit weigh the size omiemie You get only fans make I check And My favorite part na twe twe BNXN Ani mo l’omo l’america na, her papa na commodore, she like when I’m in control, mo tun wa l’omo ni ikate naa, the girl name na Modina, you know she like money gannn Ah which one I go choose Just wan nenepo, you sha know as e dey go, oh are you gonna dance for me oh baby make I know Before I start to throw, all my money on you Tunbo! Tunbo!! Baskelebe I no fit see you spit kelebe Too soft like fresh agege Too hot you need abebe Yansh be like Sandra benede I no fit weigh the size omiemie You get only fans make I check And My favorite part na twe tw

طاقم العمل

Ruger

Singer

قد يعجبك أيضًا

أفروبيتس★ 7.9

Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix

أفروبيتس★ 7.8

Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]

أفروبيتس★ 7.8

My Darling

أفروبيتس★ 7.9

NEW AFROBEAT SUMMER VIBES l AFRODANCE MIX 2023 #BURNA BOY #ASAKE #REMA #RUSH #afrobeat

أفروبيتس★ 7.9

Diamond Platnumz x Jason Derulo ft Khalil Harisson & Chley - Komasava Remix (Official Music Video)

أفروبيتس★ 7.5

AFROBEAT ALL OUT PARTY 2025 VIDEO MIX |WITH YOU, DAVIDO, OMAH LAY, TATATA BURNA BOY, ASAKE, OLAMIDE

أفروبيتس★ 7.6

Omah Lay - Damn [Official Music Video]

أفروبيتس★ 7.2

AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | NEW AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | DJ CALVIN,BURNA BOY, 4 KAMPE, RUGER, DADJU

أمابيانو★ 7.8

AMAPIANO 2025 | AFROBEAT VIDEO MIX 2025 | AFROBEATS 2025 |AFROBEAT MIXTAPE | DJ CALVIN | NA SCRA

الإنجيل★ 7.5

2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche

أمابيانو★ 7.7

BEST OF THE BEST AMAPIANO & AFROBEAT VIDEO MIX 2025| DJ CALVIN, KIZZ DANIEL,SHODAY, DAVIDO WITH YOU

الريغي★ 7.9

BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE

البوب★ 7.7

Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist

البوب★ 7.8

Justin Bieber Best Playlist | Justin Bieber Hot billboard 2023 | Viral Songs

الإنجيل★ 7.9

GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs

أمابيانو★ 7.2

AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist

أفروبيتس★ 6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

أفروبيتس★ 7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

أفروبيتس★ 6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

أفروبيتس★ 7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

أفروبيتس★ 7.8

Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave

أفروبيتس★ 7.0

Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)

أفروبيتس★ 7.8

Wrong House 😱 | Mr macaroni | OGB Recent | brain jotter | Obaara Comedy Tv | 2024 comedy

أفروبيتس★ 7.3

DJ B2KID 9JA-AFROBEAT PARTY MIX ft Tekno| Oxlade| Davido| KizzDaniel |Odumodublvck|Fireboy|Omah lay

التعليقات

2 تعليق

JLTXcEJul 4, 2025

love it

Hesky TedOct 21, 2024