Ogechi (feat Davido) Remix (Lyrics) Ogechi (Feat. Davido) [Remix] Lyrics [Intro] It's Davido Baddest Shekpe [Verse 1: Davido] Say wa le le le le Ogechi don gimme something pon pon pon Roger Roger over I don even tell governor Be like she do me Karashika, eh Make I no fit leave am, eh Me wey be Jon Cena, eh I say I swear you fine die Baby girl na you be God design oh Walahi As your face dey show na so your show dey shine Na you go be my wife You gat to bе my wife For you I'll pay the price, yе ye ye [Chorus] Oh Chi Chi Oh Chi Chi Chioma Leenu my bebe Oge nke m no o kanwa Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma Gwa m ife m ge'enye gi Obi m i ma na imaka [Verse 2] Plenty kele for my life na you I choose (You I choose) I don dey wonder if everything na cruise If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry You say I getti many girls, that one na story But na you dey my mind I swear say na you dey my mind I swear I no dey lie I dream about you all the time 'Cause girl, you blow my mind And I no fit deny Hmm girl, you do me bad Eh-ye-ye [Chorus] Ogechi, Ogechi ka nma Leenu my bebe Oge nke m no o kanwa Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma Gwa m ife m ge'enye gi Obi m i ma na imaka [Verse 3] Breathing in your love is all I do for the living I'm tempted to touch your foreign booty, ah-ah-ah Ifenkili muoo See the love I gat fit to full enough bag Oh baby, this love is real oh (Is real oh, is real oh) I give you ponmo put am with fish oh Turn am like ugba Gwo ya ka abacha Nye ya ife ogaata Baby I know say you like am () Turn around make I spray you all my dollar now Para dey for my body, eyah Chop my groundnut oh Make you born my pikin o [Bridge] Ogechi, Ogechi ka nma Leenu my bebe Oge nke m no o kanwa Ololufe I no go lie I need your love I need your love I need your love I need your love, eh [Chorus] Ogechi, Ogechi ka nma Leenu my bebe Oge nke m no o kanwa Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma Gwa m ife m ge'enye gi Obi m i ma na imaka Ogechi, Ogechi ka nma Leenu my bebe Oge nke m no o kanwa Olol
طاقم العمل
Hyce
Singer
قد يعجبك أيضًا
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
BEST OF FIREBOY DML MUSIC AND VIDEO MIX
Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]
OMAH LAY | Best of Omah Lay Chill Songs | Omah Lay Mix | Afrobeats | Afro souls R&B | 2025 MIX
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
Ayra Starr - Hot Body
NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Powerful Zulu Gospel That will CHANGE your life in 7 days | African Worship for Spiritual Connection
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
التعليقات
1 تعليق
